Above It Music By Novar
Popular Nigerian Artist Novar has debut a new Music titled “Above It“.
Music Lyrics Of Above It By Novar
Novar Above It
Novar – Above It | Novar – Above It |
---|---|
Music Title: | Above It |
Music Artist: | Novar |
Released Year: | 2022 |
Country: | Nigerian Music |
Download / Listen / Share Above It by Novar below and share.
Novar Above It Music Lyrics
I love this
Say With my ganga I’d be messing with piano keys
Say with my broken heart and mind, I make Melodie’s
Bad man wan make I fall to the ground
But I swr me above it
Cos them ma know I’m above it
They be hating
If a ganger man rise they be hating
If a ganger man fall they disgrace it
Take me back to the place dey be raking
They ma raking
Yes alright
One day I go die
Back of my mind, so I waste no time
Shootinga the earth omo burst through the sky
Stare at the fear in my enemies eyes
Up All night
Get that vibe
Singing on repeat cos me Get so high
A voice in my head sing me lullabies
Demons them ma walk them be passer by
On my own
I was left in my world alone
Ganger man, me no take it slow
Dem Dey craze, I was all solo
Oh no oh
Leave me leave me abeg make them leave me
Back in the days man I swr them no send me
I Dey indipendent man I swr them no sign me
I did this by myself, someday make it to the grammies
Life dey hard, and so I go hard
Raster master mind who we are
If them try pull me down me I blast
Ganga man me I race to the stars
Oh lord have mercy
Back the days of my huddles
I was caught in some curdles
Oh Lord have mercy
ADDs behind curtains
Help me cope with my struggles
Cos this life no be double
Oh lord have mercy
Lord never let me die young in my flaws
Devil for my back yarn for my soul
He ma lock me up in teeths and claws
Locked Jaws ain’t ready to go
When I run my race then me go
Worst sins and songs wey me don sew
I fill my bedroom with dope
Thenma on em sheets me I roll
Make them go, me no take
Take
Make them no near me
Bad energy zoom, make them no near me
When I run my race, them be no Dey
![]() |
Gbafun – “Naija I Hail” x Burna Boy |
![]() |
Kabex Ft. Alaye Proof – “The Judgement” [Lyrics] |
Zlatan – Road To CDK |
![]() |
Rayvanny – Corona (Official Video) |
![]() |
Da Pop – “Eko” ft Famous |